Actor, Presenter and former Big Brother winner, Uti Nwachukwu has turned a year older.
The media personality took to his Instagram page to share dapper photos to celebrate the special day which came on the 3rd of August.
He wrote:
My goodness!!!
If dem tell me say Una still love me like this. I for say for wiaaaaa how????
E SHOCK ME !!! ???
Even on my 30th my BBM and Facebook no pop like this ??♂️??♂️
•
To say I de humble nor go reash?? Una scata my dada!!!
Kaiii Na me be dissssss???? See ehn!!! I go personally reply anybody wey post me.
•
Just give me time???? Nor ves delete am o??♂️?
.
If na for ya page make sure u tag the photo so I fit see am …
•
I LOVE ALL MY PEOPLE. NA GOD GO FILL UNA CUP WITH LOVE AND WEALTH??????$$??????
See more photos: